Love For Me By Simi Download Music MP3

Simi – Love For Me [Music & Lyrics]

Love For Me By Simi Download Music MP3

Love For Me By Simi Download Music MP3

This is another banger from the multi talented Nigerian singer, songwriter and actress, Simi, came through with an outstanding track called “Love For Me.” produced under Studio Brat Records.

Simi’s real real name is Simisola Bolatito Kosoko, married to the Nigerian Super Star, Adekunle Gold and blessed with a beautiful daughter.

This song-tagged Love For Me was extracted as the eleventh soundtrack listed on her sophomore studio project called TBH (To Be Honest) album which comprises eleven notable tracks.

This song is available here on Domoredo.com below;

 

Listen to Love For Me by Simi Mp3

 

Check the Lyrics Below;

 

From that moment when I wake up

See Also :  Music Download: Jamopyper – Better Better

Na your grace, e dey cover me (oh, yeah)

When I comot, when I come back

Abo re lo bo mi oh

When I’m workin’, when I’m walkin’

Na your favour follow me oh

See, nothin’ wey you no fit do

Me no get another plan but you, yeah, yeah

 

Kini ma, kini ma, kini ma fi san ore re l’aye mi? (Too much)

Wetin I, wetin I, wetin I go pay for your love in my life?

O k’ola wo’le, Baba k’ola wo’le mi

O ko’re mi de, oh, Baba gbe’re ya’le mi

I lay all my cards on your table

And I’m countin’ on you because you

 

Too get love for me

Baba God too get love me

If my enemy come for me

See Also :  fireboy ft asa mp3 download

Baba God fit go to war for me

He too get love for me oh

Baba God too get love for me

Yes, He open the door for me

Baba God too get love for me

Yeah-yeah

 

No be say things never hard oh

But, you give me my testimony

Even though some days I’m sad oh

O s’oro mi dayo oh, Baba

Ope mi ko ito, ojojumo ni o ma dupe

Olowo gbogboro

Na you get the kokoro oh

 

Kini ma, kini ma, kini ma fi san ore re l’aye mi? (Too much)

Wetin I, wetin I, wetin I go pay for your love in my life?

O k’ola wo’le, Edumare kola wo’le oh

O ko’re mi de, oh, Baba gbe’re ya’le mi

See Also :  P-Square – Find Somebody

I lay all my cards on your table

And I’m countin’ on you because you

 

Too get love me (yeah, yeah)

Baba God too get the love for me

If my enemy come for me

Baba God fit go to war for me

He too get love for me oh-oh

Baba God too get love for me

Yes, He open the door for me

Baba God too get love for me

Yeah, yeah

 

Kini ma, kini ma, kini ma fi san ore re, oh-ooh-ooh?

L’aye mi, oh-ooh

I no fit pay for your love

Just wanna say thank you God

Baba mi oh, Eleburu ike

Ku ishe, Eledua

Yeah oh-yeah oh, yeah oh-yeah oh, oh-oh-ohh